Life is Eazi, Vol. 2 - Lagos To London is OUT NOW!
Stream & Download Here:
Watch Surrender official video here:
Watch Mr Eazi & Simi “Doyin“ here:
Lyrics
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy (kiss the boy)
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender
I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre, like say na felony o
I don’t care, I don’t care about you money o
You surre, you surrender to my ileke idi o
No dey fear omo just call me your honey o
No forget baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough tori
Baby I surrender to your to to ri o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
Love Love Loving the boy
Baby making you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby may you kiss the boy [Zagadat]
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Credits: Oluwatosin Oluwole Ajibade, Simisola Bolatito Ogunleye, Pheelz, Julian Nicco Annan & Alastair O’Donnell
Follow Mr Eazi
Facebook:
Twitter:
SoundCloud:
Instagram:
Web:
YouTube:
#MrEazi #Simi #LagosToLondon
3 views
109
19
7 years ago 00:03:19 1.5K
In the Morning - Mr Eazi feat. Big Lean - Choreography by Dhq Inga
9 years ago 00:04:22 52
Mr Eazi - Hollup (Fun Video)
8 years ago 00:03:34 74
Riton - Money (feat. Kah-Lo, Mr Eazi, Davido)
7 years ago 00:03:21 67
RAYE & Mr Eazi - Decline
5 years ago 00:02:30 170
DJ Neptune, Joeboy & Mr Eazi - Nobody (Official Video)
8 years ago 00:03:36 113
Eugy ft Mr Eazi - Body (Official Video) | prod. by Team Salut
8 years ago 00:02:15 1.6K
Mr Eazi & Juls - Skintight/Busy Signal feat Ikaya -Wickedest Position - Choreography by Nastya Kaya
6 months ago 00:02:31 1
Mr Eazi - Panadol (Official Video)
5 years ago 00:02:33 222
Mr Eazi - Tony Montana (feat. Tyga) [Official Video]
7 years ago 00:03:17 20
Mr Eazi - Feelings
7 years ago 00:03:10 751
Mr Eazi & Major Lazer - Leg Over (Remix) (feat. French Montana & Ty Dolla Sign)
9 years ago 00:03:48 41
Stardo Karle ft. Mr. Eazi - Wanting
8 years ago 00:02:19 746
Mr Eazi and JULS ft Pappy Kojo - BANKULIZE | Dancehall Choreo By KRISTINA
7 years ago 00:01:30 73
How To Do “Mr Eazi’s Akwaaba“ (Dance Tutorial) | Chop Daily
5 years ago 00:03:25 48
Tekno, Yemi Alade, Mr Eazi - Don’t Jealous Me / Yumeki X Wootae Choreography
6 years ago 00:02:45 40
Mr Eazi - Open & Close (feat. Diplo) [Official Audio]