Music video by Skales performing “Don’t Say Much“
Stream Now:
Listen to “Skales Essentials“ on Apple Music:
Listen to “This is Skales“ on Spotify
Follow Skales On Socials:
Instagram -
Twitter -
Facebook -
Lyrics
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de be
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
Cos of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I Dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
No Dey whine me o no Dey whine me o
This kind matter Dey precise o
For my mind o I go shine o
Bad energy I decline o
Friends and foe tried to spoil my show Ahn
Dey do me rigimanro Ahn
Dem downplay my glow Ahn
But me I carry ogo ooo
The kind of life I was living back then
I reminisce but I never go there
I reminisce but I never de be
I reminisce but I never
I lost some family I’m still loosing friends
Cos of the rules wey me I no bend
But then again me I don’t pretend
Say me I send them never
Baby baby oh no no
I was living like an otondo
Always looking like an olodo
Like an artiste wey no get promo
I Dey ride solo
Baby morogo
They say follow person wey know road
I follow person back then I miss road
Free me free me make I dance konto
I don jogodo
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
Eh eh eh eh eh eh eh
All i wana say is that they don’t really care that much
Oh oh oh oh oh oh oh
Pocket never empty take a look at my cup e Dey rush
Eh eh eh eh eh eh eh
I wan get money like Elon musk
That’s why I always don’t say much
I get to work yea
#skales #dontsaymuch #proofoflifeep
1 view
1856
672
3 months ago 00:00:42 1
Школа Английского Языка в Пушкино _ Языковой Летний Лагерь 2024 ОТКРЫТ!!!
3 months ago 00:38:06 1
Мобилизация Российской школы | Алексей Савватеев | Игорь Гончаров
3 months ago 00:01:42 1
MAJOR ’FAR-SIDE“ SOLAR ACTIVITY | July 15-17, 2021
3 months ago 00:18:11 1
Фургал распекает подчинённых за срыв сдачи инженерной школы Комсомольска-на-Амуре
3 months ago 00:02:51 1
В четырех школах Амурского района кипят ремонтные работы.
3 months ago 00:16:15 1
“Дотянуться рукой до небес“/короткометражный, игровой/12+/Школа кинопедагога Архангельской обл
3 months ago 00:08:08 1
Премьер Индии получил орден Андрея Первозванного || В школах выступили за ЕГЭ || Саудиты пугают ЕС
3 months ago 00:28:56 1
“Голодные игры“ или ликвидация школы = ликвидация села = ликвидация страны?!
3 months ago 00:22:44 1
Ильская ятра, школа, детский сад. 2024г.
3 months ago 00:08:51 1
ШОКИРУЮЩАЯ ПРАВДА: В ЭТИХ 17 ШТАТАХ США ФИЗИЧЕСКОЕ НАКАЗАНИЕ В ШКОЛАХ ДО СИХ ПОР РАЗРЕШЕНО
3 months ago 00:06:32 1
Правильная техника катания на роликах | Школа роликов RollerLine Роллерлайн в Москве
3 months ago 00:11:45 1
I built a D&D-scale Kini-Nui from BIONICLE!
3 months ago 00:53:03 1
Поезд цифровизации школы или Что стоит за словами Анзора Музаева
3 months ago 00:26:48 1
Ты НЕ заработаешь на Скальпинге! Пока не посмотришь ЭТОТ ролик
3 months ago 00:00:37 1
Сын Юрия Шатунова окончил школу мать молодого красавца показала фото, shorts, #новости
3 months ago 00:00:58 1
На школу денег нет! А то, что у Правительства в загашние 12 000 000 000 000 так это пофиг 🤡