Asiwaju (Lyrics) - Ruger
Ruger - Asiwaju (Lyrics)
For more quality music subscribe here ➡
We’re on Spotify ➡
🔔 Turn on notifications to stay updated with new uploads!
✖ Stream / Download:
✖ Follow Ruger:
@rugerofficial
🎤 Lyrics:
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo
See I’m ahead of them Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo nimi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
Omo na me Dey lead Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns andtheswords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I’m ur dad I’m ur uncle I’m ur popsy
I be old man no go Dey call me gen z
Bredda see
steady giving them gap mo ti lo far
They can never near me
As my lobo lobo just go
My oyinbo wife don show
Omo my polo white my face show
Sweet boy for life you don know
Your serious babe Dey worry my phone
E don Dey sup for back you don’t know
Everyday we Dey run am on code
You supposed to know how the thing go huh
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo
See I’m ahead of them Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
Omo na me Dey lead Asiwaju
I’m a fucking baller Ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi you go collect ooo
I’m on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jean
sMan too wise I no fit loose that cheese
Oluwa Thunder my body with blessings
Ogbeni ogbeni leave that thing
When I say kukuruku cookthat thing
Who dey che who dey check am Oya look dat thing
Face white yansh black I rebuke that thing
Make nobody try stress me I no be jjc
I don’t know if you get it
On a top rating affiliate with the best team
You wan race mewe no Dey do the same thing
Canoe no be jet ski
Omo you say Wetin
No go reason me less
Omo you go chop craping
I do it diligently
Wonlemi won o le ba mi
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure on my way out
Hullabaloo anytime we step out
The men dem outside we no Dey house
No Dey look for us we no Dey house
You no Dey see the moolah we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oooooo
THE VIBE GUIDE - Your guide to the latest music trends.
➡
➡
➡
➡
➡
➡
Send your submissions:
#Ruger #Asiwaju #lyrics
Tags:
asiwaju,
asiwaju ruger,
ruger asiwaju,
asiwaju lyrics,
asiwaju ruger lyrics,
asiwaju lyrics ruger,
ruger asiwaju lyrics,
ruger lyrics asiwaju
3 views
172
24
6 months ago 00:05:55 1
Зарядка от гипертонии от доктора Шишонина. Эфир на ТВЦ.
6 months ago 01:40:57 1
Земля - симулятор. Боги - техперсонал. Мы - игроки. Что вообще происходит? — Рада Русских
6 months ago 00:00:09 1
Видео от Весёлая затейница
6 months ago 00:12:09 1
Начните Есть Куркуму Каждый День и Увидите, что Произойдет Через Месяц
6 months ago 00:02:40 1
HOGWARTS LEGACY РУССКАЯ ОЗВУЧКА УСТАНОВКА! (Только ПК и Стим дек) как установить включить 🎄👍🔔
6 months ago 01:11:18 1
Монгольское нашествие на Русь (все части) // Маховик Истории
6 months ago 00:22:31 1
“Доллар- тренд нисходящий“ «Обзор рынка Форекс от Александра Базылева»
6 months ago 00:00:35 1
Московский 65 от Legenda - Отделочные работы от ВЕРТИКАЛЬСТРОЙ
6 months ago 00:00:54 1
Кота плющит от шарика мяты | мемы | приколы от Зубарев #кот #Shorts
6 months ago 00:15:45 1
Хроническая УСТАЛОСТЬ: причины и ЛЕЧЕНИЕ. / Вечно нет сил, утомляемость или сонливость – что делать?
6 months ago 00:26:31 1
Как Живет Алина Кабаева – от Надежды Российской Гимнастики до Любовницы Путина
6 months ago 00:11:07 1
ДОРОХ, видео-заметки (мини-тур Ярославль)
6 months ago 00:02:56 1
ПРЕМЬЕРА! Иди Нах*й / Приколисты-2021
6 months ago 00:14:57 1
ОБРАЩЕНИЕ к педагогам и не только
6 months ago 00:14:05 1
Изучаем космос - от Земли до Марса - Космические мультики для детей
6 months ago 00:36:12 1
Леонид Тальпис: Как получать деньги в легкости? Почему богатые люди несчастны? Денег не существует
6 months ago 00:07:30 1
СОЛНЦЕЗАЩИТНАЯ пленка на ОКНА: как ВЫБРАТЬ и НЕ ОШИБИТЬСЯ?
6 months ago 01:21:45 1
Как избавиться от голоса в голове. Что есть за пределами мыслей