Ayra Starr - Commas (Lyric Video)

๐ŸŽถ Ayra Starr - Commas (Lyric Video) ๐ŸŽถ ๐ŸŽต Listen our Youtube Playlist ๐Ÿ‘‰ ๐Ÿ‘ˆ ๐Ÿ”” Turn on notifications to never miss a new video! ๐Ÿ”ˆ Stream/Download: ๐Ÿ”ธ Ayra Starr ๐ŸŽ™๏ธLyrics: Na which kind life wey I never see I carry God so I fear nothing Steady increasing the commas Comma comma commas Original no be parody E no fit clear for your memory Whether na winter or summer ajeh Barbados Havana living life See my fire burning bright wetin dey inside me smallie wey dey mighty Dem never know i kala tori mo fine check and balance everything inside my mind daily trust me you kiant fool me energy wrong i log off mowa friendly and conscious iโ€™m allergic to sokuso iโ€™m not ready for confusion dem telly me make i show love sability on gbona everything na connection iโ€™m not ready for confusion tins happen inside life Draw tattoo make i live my life dreams come true if na fight fight the fight make you no go tire fire dey go fire dey go you need to put your body and soul leave your worries alone Barbados Havana, living life See my fire burning bright wetin dey inside me smallie wey dey mighty Dem never know i kala tori mo fine check and balance everything inside my mind daily trust me you kiant fool me energy wrong i log off mowa friendly and conscious iโ€™m allergic to sokuso iโ€™m not ready for confusion dem telly me make i show love sability on gbona everything na connection iโ€™m not ready for confusion Na which kind life wey I never see I carry God so I fear nothing Steady increasing the commas Comma comma commas Yeah yeah โ€ฆ yeah yeah yeah yeah Steady increasing the commas Comma comma comma ๐ŸŽงSpotify Playlists THR: KYGO: Chill Hits: Isla Bonita: Future Pop: Chill Pill: THR Official Releases: Verano 2024: ENTRENAMIENTO 2024: Tropicalisimo: Songs to Sing in the Car: Correr Hits: Summer Vibes 2024 - Viral Hits: Workout Motivation 2024: Top Releases: ๐Ÿ“ฌ Submit track: โ˜ข๏ธ If any producer or label has an issue with an upload, please contact us, and we will remove it immediately. ๐Ÿ”ฎ TAGS Ayra Starr - Commas (Lyric Video),Ayra Starr - Commas,Commas,Ayra Starr,HipHop,Pop,R&B,Soul,Afrobeats,Regional,Republic Records,lyrics electrica,afrobeats,afro treasure,african,pop,thr,afrobeats lyrics,new music,new afro beats music,new afrobeats,Forever Lyric,chill house,chill music,chill house music,chill house beats,chill house playlist,chill house 2024,chill house music 2024,happy playlist 2024,chill happy music 2024,chill,happy #AyraStarr #Commas
Back to Top