Rema - Holiday (Lyrics) | 8D Audio 🎧

Listen to 8D Music on Spotify 🎧 If you like it please subscribe and turn on the notifications for more 🎧 (Use headphones and close your eyes for the best experience) 🎵 Follow Rema: @UCqD59nbv4kOQld-UZebz3Vw 🎵 Follow 8D TUNES: @8dtunesyt 📷 Pic by iamLiFriday For Business inquiries and other issues please contact me: 📧 Email: 8dtunes@ I do not own the music. Credits for audio go to their respective owners. Lyrics: [Intro] Ob-Obah Another banger [Verse 1] First you go be the bad guy Then you go be the actor Because I wan feed my family Na ‘em make me thief my own guy laptop Came out alive, omo me I thank God My money big, you go need tractor If e be say you wan carry my weight You go need new gym instructor [Pre-Chorus] Straight out of Benin I drop “Rema - EP“ 2019, they think say the gbedu go finish My music is travelin’ From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan be-believe [Chorus] I will never forget the time wey bad belle them cast us away Fast forward to today Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy Everyday say na holiday Oya day, oya day, day, day, owey [Verse 2] Me and my guys wey dey chill with the kpor, kpor (Kpor, kpor) Say we no dey bolo (Bolo) Say my circle chekele but we go give you “Last card, check up“ Make you no hate, make you pray for the abili’, abili’, ability to catch up No calculator fit count my surplus Ema to jó mi mo nshako Many nights wey I no sleep, wey I no sleep One hit, I go overseas Still many people dey laugh me But I steady believe One favour, please Keep my family strong for me God I dey on my knees [Pre-Chorus] Straight out of Benin I drop “Rema - EP“ 2019, they think say the gbedu go finish My music is travelin’ From India to Asia to Berlin The thing wey been pain me Be say una no wan be-believe [Chorus] I will never forget the time wey bad belle them cast us away Fast forward to today Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy Everyday say na holiday Oya day, oya day, day, day, owey [Outro] I will never forget the time wey bad belle them cast use away Fast forward to today Everyday na holiday-ayy, ayy, ayy Everyday say na holiday Oya day, oya day, day, day, owey
Back to Top