Mina & Bryte – Cool Cool

Stream/download “Cool Cool“: Follow Mina: Follow Bryte: Director & Editor: Mina Videographer: Lanre Ibrahim Dancers: Arthi Nachiappan, James Thormod, Sara Obehi Styling: Mojo Kojo Lyrics: Yolo i only got one life Adey do what i like ebi my life You dey want slim chick me i want fat Everybody got en own type Chaley make u never try control me When am sad u dey come console me When u leave my place u dey go spread am Make you all laugh me Eno be you you dey pay for my rent Why you want time my sleep ? Eno be you you dey buy my benz Why you want time my speed? Eerr **** u You dey want kill my vim i go dodge you Eno be everybody sef wey go like you If u dont like me i dont like you too I’m working for my pay Hater don’t come my way I don’t care what you say Eno be you go make i craze Are
Back to Top