AMENO AMAPIANO REMIX killer Boogie Dance ( you want to bamba - You wanna chill with the big boys )

Support the original video author : LYRICS: It’s so easy (The Nektunez, yeah) Hey, ha Oya meno (Ameno) Oyadepe kirin Hekedimi yana kukirin Let me tell them how the thing goes How the thing goes (How the ting goes) Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult Ha! You want to bam ba? You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ha, hey (So you see how the thing goes?) How the thing goes Oya, tell a men who blend you (Dimere, dimere, mantiro) And who? And who? (Mantire mo, ameno) Ameno, ameno do re Ameno dori me Ameno dori me Ameno do Dori me reo Ameno dori me (Ameno dori me) Ameno dori me Okay, okay, ha This one no be zobo no be can juice Go school e go school, you go dey pen tools And na the parameter set, you wan dey form too See, even your papa no fit save you For all the calamity wen him pikin don do Man, all the niggas don dey find you Because that nigga wey you pay omo e don puff Oh boy e don puff, ha hey Come on, let’s go Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult Ha! You want to bam ba? You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ha, hey, Shebi you see how the thing goes? How the thing goes I say tell a men who blend you (Dimere, dimere, mantiro) And who? And who? Okay, okay (Mantire mo, ameno) Ameno, ameno do re Ameno dori me Ameno dori me Ameno do Dori me reo (okay) Ameno dori me (okay, come on, let’s go) Ameno dori me (okay) Because you made it to the top throne Let me see what my godfather can do ’Cause, he’s a father to the fatherless A mother to the motherless And nothing no one can do We promised not to fight again Not to do anything that will hurt again ’Cause if you do, na him be say you don wrong again And, another time you go run again, I swear Shebi meka tamoa Say my pikin don go join cult Ha! You want to bam ba? You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run kata kata No fit drink water drop cup Ha, hey, Shebi you see how the thing goes? Ameno, oma nare imperavi ameno Dimere, dimere, mantiro Mantire mo, ameno It’s so easy (The Nektunez, yeah)
Back to Top