Runtown - If E Happen For Lagos (Official Video)

Watch the official video for If E Happen For Lagos by Runtown. Stream on all music streaming platforms: Connect With Runtown: Instagram - Twitter - Facebook - Lyrics: If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do nothing Government na yawa,dem no Dey do nothing Verse 1 Na so dem waKa ,waka , waka Everybody searching for the answer The matter ,matter ,matter If you ask me ,who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man ,you never know person You no shine your eyes ,you never see something You never party for eko ,omo you never do noth
Back to Top