Simi - Borrow Me Your Baby feat. Falz (Official Video)

Listen to Borrow Me Your Baby here: Pre-save album here: Follow Simi: Instagram: Twitter (X): TikTok: @symplysimi Facebook: Lyrics: Ki lo fa nonsense You say you like me Shey you dey whine me ni? See picture wey dey for my dp My boyfriend no go like this thing No no no no no Sanda Lilly Small thing you catch feelings Rebe raba robo ribi Love no need agidi Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala He asking lover Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Killi me killi me softly I give you warning why you too dey call me You say you want me but ko really funny You get money and my baby sef get money o No no no no no Sanda Lilly Small thing you catch feelings Rebe raba robo ribi Love no need agidi Ijaya, o la ya, because of desire See me see wahala He asking lover Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o FALZ Hello, ko gbe now He’s not picking the line Why is he not picking the line Hello, hello brother Ade E jor e mabinu na mo le salaye O wa improper, pls brother no talk am Don’t bother, no it’s not that I wan chop I’m just feeling peckish, just a lil fetish I no disrespect pls, I go use my senses We go run am well on the low me sef I know No be wetin person dey talk for mega phone No be fight, I just wan borrow your partner Just a night, if we can reopen that chapter I no come be capper, I no add ajasa I don’t like to tamper, I no need to.. Wo leave talk, you no see the chemistry She’s my first love, mo de miss e terribly Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o Gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah Borrow borrow borrow borrow Borrow me your baby o #simi #falz #BMYB #LostandFound #Borrowmeyourbaby
Back to Top