Joeboy - Adenuga ft. Qing Madi [Official Visualiser]

The official visualiser for “Adenuga“ by Joeboy ft. Qing Madi Connect with Joeboy: Instagram: Twitter: Facebook: Soundcloud: YouTube: #joeboy Joeboy - Adenuga (Lyrics) See my love e Dey speak in foreign languages And your lingua na money But I need a little packaging You fine I’m thanking jah you’re mine Je M’appelle I’m your man She’s got the perfect smile Girl you deadly you deadly Just imagine Hard guy like me falling Mo ma be si I’m ready This your loving I’m getting Dey gimme energy I’ll give you the world baby You feed me your magic Touching touch There is a reason for all of this Wat Dey sup Wat Dey sup If ma love Dey enough o Ma money plenty Adenuga Driving me crazy like a uber Come and chop all my kaluba Me I Dey for you ma If I lie make I kpai Malowa malowa No go wine a nigga Fire go burn if you touch my shima Energy Dey me I go deliver Already won no more competition Who be competition o Sey me i go fight the fight because I get am for body I get liver for you my baby ah Cancel all the girl wey dey Cuz when I enter you go see Have you met a girl like me Shey you no dey look my eye Only give you peace of mind I’ll give you peace of mind mind No dey worry boy its alright Do you wanna be on my head Nobody come in our way My darling you know i get you for mind I’ll give you the world baby You feed me your magic Touching touch There is a reason for all of this Wat Dey sup Wat Dey sup If ma love Dey enough o Ma money plenty Adenuga Driving me crazy like a uber Come and chop all my kaluba Me I Dey for you ma If I lie make I kpai Malowa malowa No go wine a nigga Fire go burn if you touch my shima Energy Dey me I go deliver Already won no more competition
Back to Top